
Advertise on podcast: AWR- Voice wen dey ginger Hope
This podcast has
318 episodes
Language
EnglishPublisher
Adventist World RadioExplicit
No
Date created
2020/02/06
Latest episode
2026/02/03
Average duration
29 min.
Release period
1 days
Description
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday
Unlock AWR- Voice wen dey ginger Hope podcast Email contact info,
Listeners & Audience details
Email contact information
Direct podcast contact details

Listeners
Audience numbers & engagement insights

Audience details
Podcast Insights

Social media
Check AWR- Voice wen dey ginger Hope social media presence
Podcast episodes
Check latest episodes from AWR- Voice wen dey ginger Hope podcast
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow
2026/02/03
If we make hawa bed as Joseph make hin bed for Bybbo, hawa life go beta bikos as you make yor bed na so you go sleep put.
Today message of Hope dey tell us watin Jesus tish pipo wen make dem know Jesus and fit waka as Jesus waka.
Family mata - God word wen we dey take grow
2026/02/02
De way wen papa and mama go take train deir pikin now no sorpose bi all dat plenti beat wen dem dey beat pikin
Today message of Hope dey tell us say Jesus come from heaven take human being bodi so dat e go save us from hawa sin
Praya - God word wen we dey take grow
2026/02/01
Today praya na for pipo for Niger and Edo state whey dis bandit dem for kill pipo and for de family of soja dem wen die.
De message of Hope dey tell us who Jesus bi bikos na asd we know Jesus naim we go get de life wen no dey end.
Praise - God word wen we dey take grow
2026/01/31
Today fess song na "New name in glory" and de sekond song na "Sanctify my heart"
De message of Hope of Hope say beta kristian musto get Jesus kain mind bikos na de main dey show say we bi God pikin.
Woman dem mata - God word wen we dey take grow
2026/01/30
Wen woman no get moni to take manage hin sef and do de tin wen e go like to do dat one dey put plenti wahala for de woman life
Today message of Hope say if we get Jesus kain mind, we go bi pipo wan dey do watin God tork say make we do
Family mata - God word wen we dey take grow
2026/01/29
Anoda tin wen husband and wife go do to take get beta marrage bi say dem no go look odar pipo to go forlow odar pipo.
Today message of Hope say pesin wen get Jesus kain mind no go bi pesin wen dey carri shoda go up.
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow
2026/01/28
De sikness wen dey make pikin bone soft so dat de bone fit bend or e brake and watin pesin fit do for dis sikness naim bi today mata.
Today message of Hope say pesin wen get Jesus mind go know say Jesus go soon come and e go dey redi for Jesus.
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow
2026/01/27
Today we tork abat de tin dem wen David do wen come make bad tin dem happen to am to show say watin pesin sow naim e go reap tru-tru.
De message of Hope say pesin wen get Jesus mind go dey happi to do eni tin wen God want make e do
Family mata - God word wen we dey take grow
2026/01/26
De way wen papa and mama go take train deir pikin wen de pikin go bi beta pikin tomoro naim bi today mata.
Today message of Hope say pesin wen get Jesus kain mind na pesin wen no dey carri shoda go up
Praya - God word wen we dey take grow
2026/01/25
Today praya na God to epp us grow for hinside Jesus and make we get peace for hawa family.
De message of Hope dey tell us say na differen kain mind dey dis world but God want make we get Jesus kain mind.
Praise - God word wen we dey take grow
2026/01/24
Today fess song na "Blessed Assurance" and de sekond song na "Because He Lives" so as we get Jesus and Jesus dey, no shakin for we.
De message of Hope say since we get Jesus and we dey forlow an waka, we don alredi get de life wen no dey end.
Family mata - God word wen we dey take grow
2026/01/23
Moni na anoda tin wen dey worri woman and e fit make some woman waka de waka wen no good for eye.
Today message of Hope say as we give Jesus hawa life and we dey waka as God want, devo no go fit win us for eni fite bikos Jesus don win for us
Family mata - God word wen we dey take grow
2026/01/22
Anoda two tin wen musto dey hawa life if marrage for sorvive na watin oyibo dey call perseverance and praya.
Today message of Hope say as kristian, we bi pipo wen dey run so make we run well so dat we go win dey prize wen bi Heaven
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow
2026/01/21
Watin fit make pesin kidni die and how we go manage bodi wen hawa kidni no go die naim bi today mata
De message of Hope say beta kristian na pesin wen dey for war front and de war go end wen Jesus come so make we fite well so dat we go win
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow
2026/01/20
Today advise for hawa pikin dem na say as year dey start so make dem mind watin dem dey do bikos as pesin doam na so e go see am.
De message of Hope say make we waka as Jesus waka so dat we go tru-tru bi beta kristian
Podcast reviews
Read AWR- Voice wen dey ginger Hope podcast reviews
Podcast sponsorship advertising
Start advertising on AWR- Voice wen dey ginger Hope relevant audience podcasts
You may also like to advertise on these Podcasts

4.4371061566
The Megyn Kelly Show
SiriusXM

4.888901269
Fearless with Jason Whitlock
Blaze Podcast Network

4.8118931000
Mind Pump: Raw Fitness Truth
Sal Di Stefano, Adam Schafer, Justin Andrews, Doug Egge

4.8102131585
Tara Brach
Tara Brach

4.541561215
Something You Should Know
Mike Carruthers | OmniCast Media

4.513841343
Strictly Anonymous Confessions
Kathy Kay

4.8292781897
Fantasy Footballers - Fantasy Football Podcast
Fantasy Football

4.62382612
Football Weekly
The Guardian

4.45387666
Two Judgey Girls
Two Judgey Girls

3.8258501152
The Viall Files
Nick Viall
