1561082116
Pidgin Lawya

Advertise on podcast: Pidgin Lawya

This podcast has
20 episodes
Language
English
Publisher
PidginLawya
Explicit
No
Date created
2021/04/01
Latest episode
2025/02/14
Average duration
10 min.
Release period
99 days

Description

We go break down all dose plenti grammar Wei lawya dey speak to your understanding.

Unlock Pidgin Lawya podcast Email contact info,
Listeners & Audience details

Email contact information

Direct podcast contact details

Listeners

Audience numbers & engagement insights

Audience details

Podcast Insights

Podcast episodes

Check latest episodes from Pidgin Lawya podcast


Divorce of customary marriage
2025/02/14
Many people think say na only statutory (Court) marriage na him dem fit do divorce. For this episode, we go dey talk how do to divorce for customary marriage. You fit drop any questions wey you get and we go answer you for our email [email protected] thank you.
Happy International Women's Day.
2024/03/08
Wetin law talk about Mr & Mrs on top document property between two people.
16 Days of talk talk to end bad treatment of Women and Girls. (16DaysofActivismtoEndviolence)
2022/12/02
We join the talk talk to end bad treatment of women and girls. We go dey tell Una the things wey law tok say make we no do to women. Woman no be object wey we go do anyhow.#EndviolenceAgainstWomen#16DaysofActivism#NigerianPidgin
Next of kin.
2022/07/17
We go talk the meaning of Next of Kin under the Nigerian Law. Wetin e be and wetin e nor be.
Wetin you suppose do if dem give you document/hearing notice from Court.
2022/06/09
I go tell Una wetin to do if person from court give you document/hearing notice from court.
Wetin lawyas dey do?
2022/02/28
On top this our first talk talk on our podcast, we dey explain wetin lawyas dey do, some people believe sai na only when police arrest person na him he need lawyer. We dey explain other things wey lawya dey do.
Tenancy Laws in Nigeria 2
2021/11/18
On top this episode I talk about the kind Notice to quit wey dey Tenancy Law for 9ja and how Landlord fit carry Tenant wey nor wan pay rent money comot for him house.
Tenancy Laws in Nigeria
2021/10/18
For this episode, we go dey talk about the law wey that guide Landlord and Tenant relationship for 9ja. Who be landlord and tenant, wetin be their responsibilities to each other? How landlord go handle tenant wey no wan pay rent.
Happy International Day of the Girl Child.
2021/10/11
Today, dem dey celebrate the girl every where for the world. On top this episode, we dey talk about things wey dey happen to our girls wey the law no agree with for Nigeria.
Lawyers dey important for we country?
2021/10/04
On top this episode, PidginLawya enter street, to ask pipo if dem feel sai lawyers dey important. We go like to hear from Una too. Una fit send Una response to our Facebook page @pidginlawya.
Make we get agreement for business wey we dey do with other pipo.
2021/09/20
E good make we get agreement when we dey do business with our business partner.
Police Station Rights
2021/08/26
We go dey talk about right of person wey dem arrest carry go police station. The things wey the person get right to do or ask for police station. We give credit for the material wey we use this episode to @NigLegalView.
Happy new month.
2021/07/01
We dey wish all our fine listeners bokuboku good things as we enter the second half of 2021.
Different courts wey dey 9ja Part 5.
2021/05/25
For this episode, our host na Esther Ekong. She go dey talk the Court of Appeal and d kind mata wey dem get power to do.
Different courts wey dey 9ja. Part 4
2021/05/07
On top dis episode, we do dey talk about the Federal High Court and the National Industrial Court. I go tell Una all di mata wey the courts dey do. Dis episode dey for two parts. The first one na about Federal High Court and the second one na National Industrial Court.

Podcast reviews

Read Pidgin Lawya podcast reviews


0 out of 5
0 reviews

Podcast sponsorship advertising

Start advertising on Pidgin Lawya relevant audience podcasts


What do you want to promote?